Seun Kuti shared the photos moments today with the caption,
'my
main man and I, the way we were always together ehn, e still dey pain
many of them oooo. Dem still dey wonder why u loved me sooo much but dem
no fit know. Baba MOP don become Naija Resisitance movement ooo'.
Comments
Post a Comment